Papa Ada
King of memes and accurate informations.
💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪💪
🟩 BREAKING: Nigeria Super Eagles head coach Finidi George is considering giving late call ups to two Nigerian wingers Odumodublvck and Sabinus after their star performances last weekend!
England and France are in serious contention with Brazil and Argentina as they try to convince Sabinus to change nationality and come play for them instead😅
SaSabinusaPapa Ada
Aaaah, which kind r0ugh play be dis na 😳
If Fu² = fufu
Pa² = papa
Fine the square root of
To² =🚶♀️🚶♀️(50marks)😂 Na today I go know people way sabi maths😁😂😂😂
Let’s meat here so we can settle our beef then I put my meat inside you
This year, just be focused ooh😂😂😂
Reason why I get trust issue 😒 bakers don come again
Thanks for being a top engager and making it on to my weekly engagement list! Ada Glory Nduka, Faith Nwankwo, Uju Bekee
Senior Bro when he finally get rich.
This post na for people wey dey find striker.
Meet Bebeto Sabinus, di 29 year old talented Nigerian striker wey no dey use eyes see goal-post.
Di young promising talent bin score one fine goal from di penalty spot during Troost-Ekong foundation charity match for God's will Akpabio Stadium today.
Our London brothers wey dey find striker una good evening oo.
But the thing be say,if he no see food he no go enter field ooo
Papa Ada
Sabinus
Hmmmmmm,we are waiting.😢🙄
A very short story.
"Pastor needs new car, let's contribute"
"Church member needs súrgery, let's pray"
Happy Sunday country people
Normal I no buy all this fish pass 10k
Choir master doing tapping in the church.😁😁😁
Just seeing this movie for the first time.
But why Yul Edochie no come use him jagaban.
Una left yansh.😎
Which kind see finish be dis.😢😢😢😢
😁😁😁😁 Peter charging spot.
Cheers to all of us wey see the beginning of this month and wey go still see the end.
A man that loves u will never put his urineting🙄 equipment inside ur mouth.
But wait,some boys dey take risky.what if she be epileptic patient.😂😂
Guy grab this thing,why u dey micrimo.🙄🙄
Tag that ur mumu and shameless guy.
😁😁😁
Saidaboj splashes 500 million naira in acquiring a mansion in banana island...
Rumors are saying that she is planning to get herself a private jet
Wow money dey this olosho hand weere
Papa Ada
What's actually wrong with this picture.🙄
How is ur mood today?
Abi na him make 001 say him want leave music for una.🙄🙄🙄
No be u sing "Even ur Boo get another Boo"
Oya show love na ur turn.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Videos (show all)
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
Bénin
Auchi
Bénin
Am a content creator, a dancer please always like, comment and share to support my page 🙏🙏🙏
Bénin
Welcome to mhezi collections dealer of all kinds of males and females wears, shoes bags and accessory
Bénin
It is a medium to give the world information for a Transformation