Unsapable kesh

Unsapable kesh

I want my people to be laughing πŸ˜‚ always

23/11/2022

I thought poverty is a joke until I saw one man pricing NEPA bill,.
He was like: Oga, how much???
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

11/11/2022

Afternoon followers promotion
Follow UNSAPABLE_KESH. for more followers

09/11/2022

Great upon great follow
Follow me now to get promotion followers

09/11/2022

You dey shout say love na scam, love na scam but you dey follow backyard go love person daughter.
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

09/11/2022

Nigeria una well done ooo
Vawulence😈😈 everywhere
God help us πŸ™

09/11/2022

Imagine ooo, today at a bet9ja shop one man was playing virtual, he take 3 game only one cut it, he then play another one, this time around he take 2 game only one cut it again, so he decide to take only one game that one too now cut, so he say to the cashier that is ok for today on his way out from the shop one of his shoe cut, he begin to shout village people make una kuku kill me ooooo πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Please friends your laugh is my smile follow me for more πŸ‘‡UNSAPABLEKESH

Telephone

Website