As E Dey Happen

As E Dey Happen

Na Pidgin News I Dey Report

Photos from As E Dey Happen's post 12/08/2022

E get woman wey don born pikin run leave am 4 im husband becus say de pikin e colour 4 skin na blue but expert dem say de name 4 dis kind sickness na "Methemoglobinemia, Blue Baby Syndrome".

12/08/2022

Una don hear this one? 👇👇👇

Nigerian Law Say Harvesting Of Pipo Dia Organ Without Dia Permission Dey 4 Law, Na Tinwey Medical Expert Tell National Assembly Today August 12, 2022

The Chairman, Global Prolife Alliance, GPA, Prof (Dr) Philip Njemanze don say sections 13, 20, 43, 45, 48, 51, 53 and 58 of the NHAct 2014 as contentious sections of the Act, which ought to be amended for the safety 4 Nigerians.

Me: It mean say our l@wmakers na crim!nal$ dem be.😕😟☹ī¸

Telephone

Website