Jay vibez comedy
Am a guy that will make u laugh anytime any day
Me and you know say the only reason hunger never kee you na because Garri no need gas πππ
Amaka: babe my dad just left the house now and I need u right now please come fast π’
Me:
U carry belle, u no fit tell ur mama
U can open ur legs, but can't open ur mouthπ
Na mumu dey depend on 33k salary π
πππRough play
Let the vawlence beginβ οΈβ οΈ
Amaka me wey come village yesterday, how I take give u belle ππ?
Bobrisky going to PrΓ¬son with his BBL π
Me anytime I hear city boy by burna boy
Oyeke, damo oyeke, je lo!! ππ
One more π
Na Church wey do party today I dey lap ππ
Amaka u forget ur nyash for house ππͺ
Israel was sad but when Israel see loud, Israelite
Madam na u dey craze, I tell u make u collect 30 paracetamol for morning u go collect five ππ
Me π£οΈ i would have complained to God that u are so beautiful but who am i β€οΈπ₯Ή?
Amaka π£οΈ i would also have complained to God that u are so ugly but who am i?
Me ππ
Amaka go do , for nyansh to shake na head come dey shake God abeg o ππ
So if I give Tems belle now I don blow wow ππ₯Ή JaJay VibeziHiglightsofollowersofficial
Max no well...but wen max see nyash
MAXWELL π€£π€£π€£π€£π
If not for Yasmin, Zara, leila, Nurul, semira and Amina, Wetin I for chop today π€£π€£
For my front person load 100N card for iPhone 14 Proππππ