Homie
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Homie, Digital creator, .
Know these and know peace;
1. Yahoo na stealing
2. Hook up na prostitution
3. Sh**ha na smoke no be sweet
4. Taskforce na agbero work
5. SA or PA to politician no be employment
6. Introduction no be marriage.
7. Cotonou na abroad
8. Say your husband dey post you no mean say him no dey cheat.
9. Popularity for Facebook no mean say you get money
10. Say INEC declare you no mean say court no go fit remove you.
11. Say you catch your wife no mean say she no go do am again.
12. Say him handsome no mean say him no dey beat woman.
13. Say she dey fast and pray no mean say she never do abortion before.
14. Say you dey call me boss, no mean say I be boss, you just wan bill me.
15. Say she fine no mean say she get better character
16. Say you dey see her fine pictures for social media no mean say she dey use iPhone (na abeg abeg send me those my pictures wey Dey your phone)
17.Say I borrow money from loan app no mean say I no get bright futureπ
18.Say them send messages to all my contacts no mean say na them go repay the loan
19.Say you fine no mean say you go marry rich man or do big wedding
20.Say you no people no mean say u get
connection
22.Say you and your husband Dey lie seriously for Fb on una birthdays no mean say love Dey una marriage
23.Say you dress well no mean say u don make am
24.Say u no like me no mean say God no go bless me
25.Say you dey form nawww no mean say u use one day reach where u dey today .
Last last God is the greatest.
Daddy, Mommy my teacher said we should bring 5 liters of fuel for chemistry practical tomorrow.
as a parent what would be ur reply?
3 most difficult things to do in the world.
1. You can't count your hair
2. You can't wash your eyes with soap
3. You can't breath when your tongue is out.
Taa put your tongue back mumu!
"I like Simi, I didn't sign her. I wish I did. I like Teni, but I didn't sign her. I wish I did. I had the opportunity of signing Davido but I didn't because I kind of figured that he would be fine. Wizkid, obviously, I couldn't because Banky W got to him first. That would have been amazing.
Falz, I love his work. We almost had a deal"-say's Don baba
The famous music executive, Don Jazzy lists some of his favorite Nigerian singers in a recently trending interview.
Which of them do you think should have been signed by the Don, and why?
To see this interview, follow the link:
"They won't have been this big": Don Jazzy speaks on singing Davido & Wizkid Top Nigerian music executive Don Jazzy spoke on chances he had to sign some of the top music stars in the country at the start of their careers but couldn't.
Kizz daniel back then was payed 30 thousand niara per a month when he was under G world wild entertainment,
It's seems funny cause at that time he had 3 hit songs that was making rounds in Nigeria.
After he dropped "woju" the song got him that Africa recognition but he was still payed 30k per a month,
But after Davido melt him and they did the remix of the song alone side tiwa savage G world wild entertainment then increased his salary to 50k per a month.
Fast forward to today kizz has his own record label (fly boy music) and he sighed his own formal label boss Emperor Jeezy,
He's not payed by anybody rather he pay people who works for him.
He has two apartments in Lekki which Worth 2.5Billion niara each.
Daniel rose from grass to grace......GOD go run am for us
πͺ becomes the second producer in Nigeria to hit 1Million followers on TikTok (Don Jazzy is first).
The masked producer and popular Takama producer disclosed this via his official page.
Congrats sir
this davido matter sha.. im unavailable, lol say Dem go feel it.. now Chioma dey feel am.. every song you hear you must confuse small ππ
Come inside me" "Don't worry, I'm
safe".....na wetin dey make ppl pay bride price wey Dem no plan for these days be warned condom is just #400 ππ
Can someone please explain??