Tope's wrld
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Tope's wrld, Writer, .
cheers to us๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
APC don win again suffering continues
Guys abeg if una wan go find babe abeg make una try dey brush... Them embarrass one of my guy to day... This nah just piece of advice ooo๐๐
I want to appreciate all of u for following my page plz continue to invite ur friends... Thank y'all โบ๏ธ
Who is in for hook up.... U fly go dey shout am available... E be like say u want make them gum obituary paper for front of una house... No sit down for where u mama keep u dey find problem for ur self... Metcheww๐๐๐
Cause u dey inside Benz u dey call me si, si, si.... Abeg I resemble pesin way dey sell groundnut.... Abi u don see fresh meat for ritual.... Oga better do well make ur future for fine ooo
U dey sing pour me water... Holy water.... Them pour u hot water now u dey complain... Shey nah water u want๐
Plz follow my new page and invite ur friends too..... God bless y'all as u do u... ๐