Eze Nnunu

Eze Nnunu

Make Money First..πŸ’°πŸ’°
Fall IN LOVE later..❀

05/12/2023

After all dis suffering he go still pay for wig and hand bag πŸ€”

Nawaah oo..😏😏

28/07/2023

They are waiting for us to breakupπŸ˜‚πŸ’”

I swear they'll wait foreverπŸ”πŸ’ž

10/07/2023

Make today your favorite day of the year. Do the same tomorrow

Good Morning β›…

13/05/2023

No vex say i no dey dress like u or ball! like you πŸ˜” my Mama say pikin wey no get helper suppose get sense...πŸ‘ŒπŸΎ

10/05/2023

happy birthday to you bro..πŸŽ‚

05/05/2023

What do you understand..πŸ€”πŸ€”

Videos (show all)

Website