MC UBA
Events Mc/Stand-up comedian, content creator, skit production/actor, compere, adverts and shout-out
Belle get mind wan gimme coat π§₯ to use for my upcoming wedding
+1
Say a prayer for me
γ
Sometimes you no need one person wey go bring another person that will bring another person
No I canβt take this, never!!!!
Okparaaba tv warn belle make I no catch am oππ
γ
Gentle man kill you dia
No room for Peace πππ
I no fit be blood to Vampires. When they call you blood, run oππ
Oga, allow the gods to do their job π€£π€£π€£π
When you want to send your bad wife packing, but e get one important "follow come" property, wey you no wan make she carry go with her..
Oga no dey confuse everybody, do you want her to stay or to go?
as if she's going?
Happy women's day to Umunwanyi anyi...
I heard this is the first in the year 2024.... so please, when are the second and third and fourth, even the 5th ones coming up?
No gree for anyone this year ooo
If they hype you, hype them back
γ
No dey bragado for Area anyhow reach for where army dey. Oga!, which of the Corps?? π€£π€£ππ
Behold the number one Luxury interior design dealer in Abakaliki and the whole of south is luxury interiors
Test us today and give your environs the luxury looks it deserves
γ
Saba wan use my head but I pass am π
Saba wan turn agent but I no gree
Oya ooo, all roads leads to Kamaniβs place afikpo road by new heaven hotelβ¦β¦..We don start ooo!
Donβt buy a hungry girl flower for Val
Buy her food Biko
Una happy Sunday oooo
Abeg how much be haircut for your area
I started from free to #3000
Make una no use ministry finish my money Biko
γ
Evening blessings to you boss, Oya my person support this my upcoming show by making table reservations, by sharing my artworks and by telling your friends and famz that you are coming live Thanks for your supports in anticipation π
Itβs our year of congratulations and e no go finish
Congratulations to you brothers and colleagues MC Rock and Ezza TV
Win win π
Poor man Pikin go say na lie
γ
This 2024 is not for people like invite 2 to invites other
Real Mc Wise
E no get as Saba do make I no know say na him,
Mr Do me a favor
Saba done change his name but shishi no comot
Real Mc Wise
Ebonyi land agents learnt the bad from their lagos senior colleques
Who can relate
Sunday blessings famz....Brace up for something lite to celebrate the season of love
Kiss and cruise (Love No be scam) will hold on 16th Feb at Kamani's place afikpo road by New heaven hotel
It's a free entry event with special table reservations for my sponsors and supporters....
So this boy get mind collect juju money
Oya watch, like, comment and share
Happy birthday to the king maker
Ebonyi content creators will be celebrating tonight at uwamgbede spot, don't miss out guys
MC Walter KING Ezeonu Davewink Talking Mic
New year blessings famz
May 2024 favour us all
Amen π
Click here to claim your Sponsored Listing.
Videos (show all)
Category
Contact the establishment
Telephone
Website
Address
Presco University
Abakaliki
480108