The growth of a mans wisdom
recognizing me and God will do you good
Been under the grace of God
My good wisdom friends
Updated,
Accurate Time Keeper,
Impartial Panel of Judges,
My Able Friends,
Fellow Co Debator
All protocols duly observed.
My name is my name 🤣and I am here to propose the motion that states: "Nobody Senior Another Person For This Life, Life Na Turn By Turn" with the following reasons:
1. Dem first born you no mean say na you go first die.
2. If you first me touch ceiling because you tall, I go first you to pick stone for ground because i near ground pass you.
3. You fit first me enter SS1 and I fit first you enter University.
4. My jeep fit stop for road while your Beetle fit carry you dey go your house.
5. Girl wey marry last year fit born pikin before woman wey marry 10 years ago.
6. Small boy wey just finish school fit begin work before chairman wey do NYSC 2015.
7. If aeroplane engine knock, both person wey dey first class and the one for economy, na the same God dem go call.
8. Na Oga dey pay driver, but AC dey first blow driver before e reach oga for back.
9. Person wey dey healthy fit die before person wey dey sick.
10. You dey stay upstairs no mean say you near God pass.
11. You help me today, no mean say, i no fit help you tomorrow.
12. When you see me na when i see you.
13.you first me enter school,no mean say u go first me succeed
14. Mr time keeper, as you want to ring that bell, may your time in this world not be over.
I hope with these few points of mine, I have been able to convince and not confuse you that "Nobody Senior Another Person For This Life. Life na just turn by turn"!🥳😜
Thank you and be bless!!
SELLING OF PIGS MEAT,POULTRY REARING OF CHICKS,HENS,AND OTHER POULTRY EQUIPMENTS
SELLING OF PIGS MEAT,POULTRY REARING OF CHICKS
Need buyers for real outfit
What distinguishes the majority of men from the few is their inability to act according to their beliefs.
The meeting of two personalities is like the contact of two chemical substances: if there is any reaction, both are transformed.
The object of life is not to be on the side of the majority, but to escape finding oneself in the ranks of the insane.
By three methods we may learn wisdom: first, by reflection which is noblest; second, by imitation, which is the easiest; and third, by experience, which is the bitterest.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Videos (show all)
Category
Contact the business
Telephone
Address
Agura
Ebute Ikorodu
Ikorodu Lagos
Ebute Ikorodu, 101104
08029726131 Jesdit Moi-moi cooking pouch is made from LAMINATED FOIL MATERIAL certified as food-sa
Auchi
Ebute Ikorodu
i do all kinds of work love spell, money, i cure any kind of disease and more WhatsApp +2347068904486
288 Ogolonto Lagos Road Ikorodu
Ebute Ikorodu
For all kinds of Aluminum windows roofing, cladding 3D cladding e.t c Cal I am ready to give u a 100% guarantee. God bless you as u patronize.
3 Oradulu Street
Ebute Ikorodu
Pls subscribe to my YouTube channel King Damzy x opeyemi comedy
Oke Gbegun Sawmill Ikorodu Lagos
Ebute Ikorodu
we sell foam cushion ,sheeting, mattresses,pillow,bedsheet,douvirt, and plywood e.g mdf,hdf,marine b
Ebute Ikorodu
Stepwise is a customer service training development company, here to transform minds and raise stand