NEROS VIBE

Welcome to the world of laughter, sit back relax and enjoy yourself with my hilarious comedy videos

22/06/2023

Na Ring Light wey una dey use do TikTok, na Aboki take dey sell Suya so πŸ˜‚

22/06/2023

This one wey barber put this thing for my neck na N150 hold oh

12/06/2023

Well, to be fair, your lecturer told you you can work anywhere na lol πŸ˜€

12/06/2023

I bath soap finish, na client dey billing me πŸ˜’πŸ˜ž

12/06/2023

Mirror Never tell lies πŸ˜‚πŸ˜

11/06/2023

πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚ 🀣

Earpod Of 50k No Gree Sound Again, I Just Hope Say Na Me Deaf πŸ™„πŸ˜’

11/06/2023

We never settle Hilda Baci and Chef Dammy matter finish another Chef Tope don already dey warm up for 140hrs cookathon

11/06/2023

Guinness world record to chef Dammy after 120hours cookathon

"so you off gas to pick beans"?πŸ˜‚

11/06/2023

Wetin Chef dammy dey do?

11/06/2023

Benefits of dating me!
I am ugly and no one will ever try to steal me from you.

10/06/2023

My Ex son
Thunder strick pass his head πŸ˜‚πŸ˜ΉπŸ˜Ή

10/06/2023

Bauchi state university student spotted using tyre shoes around campus, due to Fuel cost.

Crazy things are happening. πŸ˜‚

09/06/2023

John wick die and he dey owe palmpay, him dog na palmpay property now

09/06/2023

The man representing Nigeria at Sweden.... It's just half time and the other player has fainted 🀣🀣🀣🀣🀣

02/06/2023

Leave Saka and his native. Let’s talk about that your towel you’ve been using since last year πŸ˜‚

24/05/2023

No be Spotify logo be this πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

16/05/2023

Precious , calm down
You no fit break this record πŸ˜‚

15/05/2023

Wait , Na INEC dey in charge of Guiness book of record ahbi wetin them dey do ??

15/05/2023

Make person drop Hilda location for me

13/05/2023

Because I dey quick cum, you come visit me you tell bike man to wait say you dey come soon

11/05/2023

Pharmacist: Good afternoon, what do you want to buy

Me: Attend to other first . I no dey rush
Follow NEROS VIBE

10/05/2023

Couples went to court for divorce wearing matching outfit, judge say them never serious πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

09/05/2023

Exam is knocking
I open book, breeze close am
Who am i to challenge God

05/05/2023

She was cooking party rice for over 200people and the pot broke underπŸ’”πŸ˜­

06/04/2023

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

06/04/2023

If you can invite at least 30 people to join this page with prove
Oya do it and win 10k each for 5 people only

05/04/2023

Happy birthday Uncle IB

03/04/2023

Na football we Dey argue which one be Ronaldo shoe fit feed my entire family. πŸ‘πŸ˜«πŸ˜©

27/03/2023

That nonsense u always say after ending a phone call

One day dem go hear amπŸ˜‚πŸ’”

27/03/2023

Children of nowadays can't even study with candle 😏 during our time we studied using thunder light ⚑
Once it flashes.....

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Enugu?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Videos (show all)

Follow πŸ‘‰ NEROS VIBE #Stargirl #trending #reals
#viralreels #fyp #afrobeats
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Category

Telephone

Website

Address


Nsukka
Enugu

Other Musicians in Enugu (show all)
Jahboi Nwachukwu Jahboi Nwachukwu
Enugu

I am Ejikemeuwa aka Jahboi Nwa Chukwu from Enugu State a DJ and music singer also a skit maker

Nkem Page Mine Page Nkem Page Mine Page
Agbani
Enugu

Am Faithful & Fidelity. I like Fairness & Frankness. F is my Favorite because you must Fail 2 Fulfill

official wizbatnwanne official wizbatnwanne
Enugu
Enugu

artists capping rap music

Spydi the entertainer Spydi the entertainer
Trans Ekulu
Enugu

Simeon Francis Kenechi popularly known as Spydi Onye-eze is a singer,song-writter,a rapper and an entertainer he hails from udi in enugu state.

Shythug Shythug
Enugu

IG@Shythug_1 promising Nigerian young Afrobeat and trap act πŸ‘‘Next big thingπŸ‘‘

The Apostolic Guitars The Apostolic Guitars
Enugu

All about music.

Queen EDIKA. Queen EDIKA.
Enugu

Music stole my heart πŸ’šnow is both of us forever.

Renyboi Renyboi
Enugu

artist/musician

Luchee_makeover Luchee_makeover
Enugu

Come lets' step up that stunning beauty of yours οΏ½οΏ½

Gentle stars OGENE club tv Gentle stars OGENE club tv
Enugu

https://youtube.com/channel/UCFqT5TXdJC9gsVRIX7nzmbw

C-Plus C-Plus
C/plus (C+)
Enugu

we give you great music and comedy that keeps you laughing all the time

Godspower Ufomba Strings Godspower Ufomba Strings
Enugu

violinist οΏ½