Wazobia FM

Wazobia FM is the 1st Pidgin Radio Station In Nigeria. It's Radio the Nigeria Way. www.wazobiafm.com

07/06/2024

You dey work for Victoria Island and you no know this place? Are you playing πŸ™ƒ

Oya my waka-waka, make una tell me .

07/06/2024

We hear say Lagos State Government don give one 12 years old orphan house wey one woman beat anyhow for one viral video.

Remeber the video of one 32 years old woman wey her name na Funmi Faith wey hold plank wey she take dey beat dis 12 years old orphan.

Lagos State Ministry of Youth and Social Development don arrest Funmi and dem say dem go take care of di 12 years old girl.

How you see di mata?

No forget to Listen live on top http://wazobiafm.com or download our Wazobia FM app (Android/iOS) to listen to us
πŸ“ž0700951951951
πŸ“©08095975808

na 8 o'clock wit Uche Nwayiocha

07/06/2024

Our vendor don show! oya come follow us chook eye ontop wetin dey for the front page of the newspaper. Our Elders too don show for inside studio do dey to chook mouth ontop the mata.

Listen to our shows ontop at www.wazobiafm.com and also download our App.. 0700951951951 βœ‰οΈ 08095975808

06/06/2024

Atiku tok say, wetin Tinubu dey tok for public about petrol subsidy removal, di administration dey secretly pay trillions of naira for petrol subsidy.

How u see di mata?

No forget to Listen live on top http://wazobiafm.com or download our Wazobia FM app (Android/iOS) to listen to us
πŸ“ž0700951951951
πŸ“©08095975808

na 8 o'clock wit ItisIkechukwu Oyemike

06/06/2024

Kid Baby tell Papi Spending say her mummy β€œToyin Abraham no force anybody to vote Tinubu, she only tok di pesin wey she wan vote and she say make everyone vote right.

Watch Full Video: https://youtu.be/56FZl4SI36o

06/06/2024

Our vendor don show! oya come follow us chook eye ontop wetin dey for the front page of the newspaper. Our Elders too don show for inside studio do dey to chook mouth ontop the mata.

Listen to our shows ontop at www.wazobiafm.com and also download our App.. 0700951951951 βœ‰οΈ 08095975808

05/06/2024

Presido team get 2 days only, to come out with how much dem fit pay workers.

Remember say Organised Labour suspension strike for one week, just to know wetin govament go tell dem about minimum wage price , for next meeting.

How you see di mata?

No forget to Listen live on top http://wazobiafm.com or download our Wazobia FM app (Android/iOS) to listen to us
πŸ“ž0700951951951
πŸ“©08095975808

na 8 o'clock wit Uche Nwayiocha

05/06/2024

Our vendor don show! oya come follow us chook eye ontop wetin dey for the front page of the newspaper. Our Elders too don show for inside studio do dey to chook mouth ontop the mata.

Listen to our shows ontop at www.wazobiafm.com and also download our App.. 0700951951951 βœ‰οΈ 08095975808

04/06/2024

President Bola Tinubu don tok say im dey committed to National Minimum Wage wey go high pass N60,000.

Di president yarn dis one for di meeting wey dem do between di Tripartite Committee on National Minimum Wage and Labour leaders last night.

How u see di mata?

No forget to Listen live on top http://wazobiafm.com or download our Wazobia FM app (Android/iOS) to listen to us
πŸ“ž0700951951951
πŸ“©08095975808

na 8 o'clock wit ItisIkechukwu Oyemike

04/06/2024

Our vendor don show! oya come follow us chook eye ontop wetin dey for the front page of the newspaper. Our Elders too don show for inside studio do dey to chook mouth ontop the mata.

Listen to our shows ontop at www.wazobiafm.com and also download our App.. 0700951951951 βœ‰οΈ 08095975808

03/06/2024

Just wen pipo think say meeting between Labour union and FG go get beta result, Labour hit di kontri with strike wey paralyse waka for many sector dis Monday morning.

Many join bodi like NASS, Police and odas dey beg Labour to stand down , but Labour no wan hear until FG tok well about di minimum wage mata.

How you see di mata?

No forget to Listen live on top http://wazobiafm.com or download our Wazobia FM app (Android/iOS) to listen to us
πŸ“ž0700951951951
πŸ“©08095975808

na 8 o'clock wit Uche Nwayiocha

03/06/2024

Our vendor don show! oya come follow us chook eye ontop wetin dey for the front page of the newspaper. Our Elders too don show for inside studio do dey to chook mouth ontop the mata.

Listen to our shows ontop at www.wazobiafm.com and also download our App.. 0700951951951 βœ‰οΈ 08095975808

31/05/2024

South East Governors’ Forum don condemn di attack wey happen for Thursday morning wey kill two Soldiers for one checkpoint for Aba, Abia state.

How you see di mata?

No forget to Listen live on top http://wazobiafm.com or download our Wazobia FM app (Android/iOS) to listen to us
πŸ“ž0700951951951
πŸ“©08095975808

na 8 o'clock wit

Wetin You Go Do If You See Your Esusu Collector For Airport? 31/05/2024

Wetin person wey dey collect Esusu dey find for Airport? listener ask and wetin make eim do because eim see the person wey dey help dem collect Esusu for Airport.

Listen to everi week day for 2:45pm to 3:15pm on top www.wazobiafm.com

https://youtu.be/9bqzAa7AqS0?si=ndw0TP-aCOCxIjAh

Wetin You Go Do If You See Your Esusu Collector For Airport? Wetin person wey dey collect Esusu dey find for Airport? listener ask and wetin make eim do because eim see the person wey dey hel...

31/05/2024

Why Ajo collector dey go airport without telling the people wey eim hold dia money? That na rough play.

If na you see your Ajo collector for Airport, wetin you go do?

No forget to listen to wit ChecheSmithNation and Chiagozie Chiboiwazobiafm Agoawike evri Monday to Friday 2:45pm - 3:15pm.

31/05/2024

Our vendor don show! oya come follow us chook eye ontop wetin dey for the front page of the newspaper. Our Elders too don show for inside studio do dey to chook mouth ontop the mata.

Listen to our shows ontop at www.wazobiafm.com and also download our App.. 0700951951951 βœ‰οΈ 08095975808

30/05/2024

As dem Federal Government bring old anthem back, u gree wit Yaw { 95.1 Wazobia FM} make dem bring back old dollar price?

30/05/2024

Lagos State Govt free medical outreach wey dem dey call "Alafia Eko", wey go provide free healthcare services to 50,000 people, go start today May 30.

Dem go do this exercise for six health districts for di state.

How u see di mata?

No forget to Listen live on top http://wazobiafm.com or download our Wazobia FM app (Android/iOS) to listen to us
πŸ“ž0700951951951
πŸ“©08095975808

na 8 o'clock wit Uche Nwayiocha

30/05/2024

Ola of Lagos tok ontop show wit say na bcos of him Naija pipo like cars.

U gree wit wetin he tok?

Watch Full Video: https://youtu.be/wIYZEhy_nzM

30/05/2024

Our vendor don show! oya come follow us chook eye ontop wetin dey for the front page of the newspaper. Our Elders too don show for inside studio do dey to chook mouth ontop the mata.

Listen to our shows ontop at www.wazobiafm.com and also download our App.. 0700951951951 βœ‰οΈ 08095975808

Shocking: Person Wey Wan Sell Fruits No Know If Yam Na Fruit 30/05/2024

On top of this episode of , wan start fruit business and she no know if yam and cassava be fruit. Chai!!!

No miss every 5pm to 6pm Monday to Friday on top of your numba one station.

Shocking: Person Wey Wan Sell Fruits No Know If Yam Na Fruit On top of this episode of , wan start fruit business and she no know if yam and cassava be fruit. Chai!!!No miss every 5pm ...

29/05/2024

Former Presido Atiku Abubakar don throway word give President Bola Tinubu say e no fit do wetin e promise to grow Naija economy.

E tok say no be only economy Tinubu fail, e still fail to end di suffer wey Nigerians dey face.

How you see di mata?

No forget to Listen live on top http://wazobiafm.com or download our Wazobia FM app (Android/iOS) to listen to us
πŸ“ž0700951951951
πŸ“©08095975808

na 8 o'clock wit ItisIkechukwu Oyemike

29/05/2024

Itoro how yam be fruitπŸ™†β€β™€οΈπŸ˜‚

Shey yam na fruit?

Watch full video : https://youtu.be/wqAmaTQza3c?si=QE03l13QMhwrG0Si

Cc: Iam-seyene Chiagozie Chiboi Agoawike

29/05/2024

Our vendor don show! oya come follow us chook eye ontop wetin dey for the front page of the newspaper. Our Elders too don show for inside studio do dey to chook mouth ontop the mata.

Listen to our shows ontop at www.wazobiafm.com and also download our App.. 0700951951951 βœ‰οΈ 08095975808

28/05/2024

Di join bodi of Elders for North a.k.a Northern Elders Forum don put mouth for di mata or emir waka fro Kano. Dem come out tok dis one becos of di gbege wey shele for Kano las weekend.

Tok tok person for di Northern Elders Forum, Oga Abdulazeez Sulieman don tok say make di Governnor of Kano obey wetin court don tok for di mata.

How you see di mata?

No forget to Listen live on top http://wazobiafm.com or download our Wazobia FM app (Android/iOS) to listen to us
πŸ“ž0700951951951
πŸ“©08095975808

na 8 o'clock wit

28/05/2024

Our vendor don show! oya come follow us chook eye ontop wetin dey for the front page of the newspaper. Our Elders too don show for inside studio do dey to chook mouth ontop the mata.

Listen to our shows ontop at www.wazobiafm.com and also download our App.. 0700951951951 βœ‰οΈ 08095975808

27/05/2024

24/05/2024

tag dat friend wey go support you even if you dey enta fireπŸ˜‚

Cc: Iam-seyene Chiagozie Chiboi Agoawike

24/05/2024

The quarter-finals and semi-finals were packed with action last Sunday! Who will take home the Hyde Cup?

Congratulations to Ojota Injectors & Agege Radiators for qualifying to the Finals! See you next Sunday, May 26th for the championship match!

Full highlights on HydeEnergy

Want your business to be the top-listed Media Company in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Videos (show all)

We hear say Lagos State Government don give one 12 years old orphan house wey one woman beat anyhow for one viral video....
NEWSPAPER TORI 7TH JUNE 2024
Atiku tok say, wetin Tinubu dey tok for public about petrol subsidy removal, di administration dey secretly pay trillion...
Kid Baby tell Papi Spending say her mummy β€œToyin Abraham no force anybody to vote Tinubu, she only tok di pesin wey she ...
NEWSPAPER TORI 6TH JUNE 2024
Presido team get 2 days only, to come out with how much dem fit pay workers.Remember say Organised Labour suspension str...
NEWSPAPER TORI 5TH JUNE 2024
President Bola Tinubu don tok say im dey committed to National Minimum Wage wey go high pass N60,000.Di president yarn d...
President Bola Tinubu don tok say im dey committed to National Minimum Wage wey go high pass N60,000.Di president yarn d...
NEWSPAPER TORI 4TH JUNE 2024
Just wen pipo think say meeting between Labour union and FG go get beta result, Labour hit di kontri with strike wey par...
NEWSPAPER TORI 3RD JUNE 2024

Category

Telephone

Address

267A, Etim Inyang Crescent, Victoria Island
Lagos
101241

Opening Hours

Monday 09:00 - 17:00
Tuesday 09:00 - 17:00
Wednesday 09:00 - 17:00
18:00 - 19:00
Thursday 09:00 - 17:00
Friday 09:00 - 17:00
Saturday 09:00 - 17:00
Sunday 09:00 - 17:00

Other Radio Stations in Lagos (show all)
THE BEAT 99.9FM THE BEAT 99.9FM
26, Keffi Street, Off Awolowo Road, Ikoyi.
Lagos

THE HEARTBEAT of LAGOS

CoolFM969 CoolFM969
267A Etim Inyang Crescent, Victoria Island
Lagos, 000130

Your #1 Hit Music Station www.coolfm.ng

VP Radio VP Radio
Lagos
Lagos

Gospel live.

Smart finger Smart finger
18 Hassan Street Ojo
Lagos

Am Good in pop decoration

Wazobia networking radio Wazobia networking radio
Lagos, 10001

Radio station..we are up for advertising, promoting, musician business,gist

St Square Radio St Square Radio
301 Ikorodu Road, Maryland
Lagos, 23401

Bringing Humanity together Promoting Peaceful coexistence through tradition, music and culture.

Radio Now 95.3 FM Radio Now 95.3 FM
24 Campbell Street
Lagos

Radio Now 95.3 is a commercial radio station with a focus on news, sports, and entertainment.

Opeyemi Opeyemi
No35
Lagos, YAHOO

How to took to a human

Ekomdotv Radio Ekomdotv Radio
Lagos, 38387842

Devcoms Radio Devcoms Radio
26 ADEBOLA Street OFF ADENIRAN OGUNSANYA, SURULERE
Lagos, 234

Devcoms Radio, an online radio for science, public health, education, edutainment, and other social

GREEN RADIO GREEN RADIO
Lagos

Your number One online Radio station saddled with the responsibility of going the extra mile to bring the world to you.