Tochex comedy

We make u laugh

17/12/2022

Cheers to us who love pickup lines but never use them 🤣🤣 🤣🤣

18/11/2022

🚨 BREAKING: Alcohol will no longer be sold around World Cup stadiums in Qatar.

(Source: Sky News)

05/11/2022

Holy Father 🥺😇🕊️
Help thy son 😩🥺🥺

28/10/2022

You do ritual go Mecca 🕋 kon Dey stone satan

Wow sodiq 😂

23/10/2022

Dog wey I buy 350k 🙄
Dey run for hen wey get children 😩😂

23/10/2022

The guy 🤔wey dey use sapa do memes🙄
don dey see shege 😩😂

22/10/2022

Everybody dey shout thank God it's weekend ❤️
Me: God when 😩

19/10/2022

Guys, if gals gree for you now 🤔
No happy ooh, Xmas ti de oh 🙄
iku pa eeh 😩😂

18/10/2022

Yahoo boy join choir 😩 ...... Dey sing "Aje I no go dull" for worship 🤔🙄
wetin man no go see 😂😂

11/10/2022

Gender: female
Age: 15💓
Ex: hmm, let say 10🤔🙆
Me: aah, your papa sef no be your mate🤐😂

11/10/2022

Secondary school reunion una put location for UK, Iku pa yin😡😹

11/10/2022

English: I can't date your type😩
Osogbo girls: I can't marry your locust beans😩😂

11/10/2022

Her: why didn't you call me today?🙄
Me: I'm not like you na, I was busy planning my life 😏
(That was all I said n she broke up with me😭💔)

11/10/2022

ASUU Strike has been called off
It's over 🔥🔥

Source: meat sauce🙄

10/10/2022

R.I.P. to Sanni Abacha, his song always inspires me especially the one he sang with Justin Bieber😫💔

10/10/2022

To all my active fans
I Love you all
❤️❤️️

09/10/2022

Data tun ti tan😫💔

08/10/2022

Nothing hurts like wen u buy a new exercise book nd score zero on d first page 💔

07/10/2022

Never broke again don spend salary finish 😂😂😂

07/10/2022

My guys gf dey use him money dey pay another guys school fees😭😹

06/10/2022

Two things that can keep you indoor for a whole day. 🥺

06/10/2022

Pages with less than 100 followers should promote their page on this post
Tochex comedy 👇👇

06/10/2022

Kintun Fall in love 😒💓
Ketun gbomi loju mhii😔😢

02/10/2022

Her: I really trust my boyfriend, I can even die for him🤨🤔
Me: aah, you go dey trust man!!!😄 Adam!!! Even we sef no trust ourselves 😂

02/10/2022

Her: can I believe in you 🥰
Me: so you no wan dey believe in God again🤨

01/10/2022

Happy new month fams
🙈🥰♥️🥰♥️

30/09/2022

When I wan die my last words go be

I left 8 million dollars under the.....😷

30/09/2022

Things are very costly. Imagine a kilo of "I love you" which used to be "I love you too" is now
My cream has finish.😂🤣

30/09/2022

Quote: Love is blind🥰
Me: I still need my eyes jare😂

30/09/2022

😂Tochex jokes😂
Tochex and the Robot🤖

In the year 2033🤔, the Americans made a robot🤖 which could not only detect how beautiful your face 🙈is but also detect how long you've been wearing a cloth.🙆
One Monday morning
Tochex: I must go to that robot and show them how handsome 🙈I am and impress my crush also.😁
(At the robot place)
Robot: face, cute
Tochex: awwn🙈♥️
Robot: clothes, been wearing for the third time, semi-dirty.
Tochex: 🤨🤨( in his mind "aah that's the neatest thing on me")
Robot: trouser, dirty, been wearing it for a week.
Tochex:😂u don't know anything
Robot: boxer
Tochex: toor 😔
Robot: aah, shey na Nigeria we dey
Why person go dey wear boxer for 1years, 10months,2 weeks,5 days, 10hours, 30 minutes and 45 seconds🤨😂
Tochex: las las, the gal wey I wan impress don cast😂😂

Pls follow for more jokes ♥️🥰
😂🙈👇👇
Tochex comedy
Sorry for not posting jokes lately ♥️🥰

21/09/2022

It's the day😏 u don't wear fine clothes😏,that your crush(es) keep seeing you😭, e con look like say person no just fine😭😂

17/09/2022

Lord Jesus, thank you for being the Alpha and the Omega of my life today♥️❣️💖💕

15/09/2022

Better don't die b4 ur time🤐 person wey die by his time sef never fulfil destiny🙄

08/09/2022

No be say I no wan buy iPhone👀
I just don't like all these designs😔

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Osogbo?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Videos (show all)

Category

Telephone

Address

Osogbo

Other Comedians in Osogbo (show all)
Ijoba kuti Ijoba kuti
Simmering
Osogbo, 080614

My name is ijoba kuti,am a comedian boy if you want more about me on WhatsApp 08061439212,

Honest King furniture Honest King furniture
Oremji Street Alekuwodo Osogbo
Osogbo

HONEST KING FURNITURE AND FILM AND COMEDY SHOW

MC Portable MC Portable
Osogbo

Master of All Ceremony.. Wedding�� Birthday�� Cooperate Events�� Burial ceremony��

CREED TV CREED TV
Ikire
Osogbo, YEA

Comedy

Broda comedy Broda comedy
Civil Defense Area
Osogbo, BRODACOMEDY

Comedy

huntercomedytv huntercomedytv
Osogbo

a very straightforward person and easy going. I'm loveable

King coded King coded
Osogbo

Yemi omo owo Yemi omo owo
Osogbo

Comedian � Please support by following � Instagram & tiktok @yemi_omo_owo �

Kin Akinwata Kin Akinwata
Osogbo

Actor

Twitter comedy Twitter comedy
Osogbo, 2345

I'm into birthday skit making,advertisement,naming ceremony skit etc.

OLA MIST PAGE OLA MIST PAGE
Osogbo

Rapper. comedian. story writer, stage wrecker and recording artiste. Sick with flows.🔥🎸🖋️🎤🎹📷😛