GMA Studios

GMA Studios

Christian and family friendly contents

14/06/2024

Little Christabel ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

14/06/2024

NEW VIDEO TOMORROW

09/06/2024

How my senior sister sold her birth right to me

07/06/2024

My senior sister refused to pay her first fruit and this happened to her job

04/06/2024

Christabel Again || Is she right?

30/05/2024

NEW SKIT DROPPING SOON

23/05/2024

NEW VIDEO DROPPING TONIGHT

21/05/2024

Faith Without Work

20/05/2024

Faith without work is a short video narration about Christians who only speak faith but no action.

Video drops tomorrow, please like and follow this page to be the first to watch and learn. God bless you

19/05/2024

Best games for children

Photos from GMA Studios's post 27/02/2024

E don dey official. Minister Moses Bliss don Wed Miss Marie Wiseborn.

Na for court dem join them today wey be 27th February 2024.

If na oyibo people, dem don marry finish like dis o. But as na for Africa, especially for Nigeria, if dem no chop jollof rice and chicken for your wedding, dem no go gree for you o.

So na make dem for gree for Moses and him wife, dem go still do traditional marriage and church wedding make people rest.

Congratulations my people
Moses Bliss

Photos from GMA Studios's post 27/02/2024

I say make I let una know say na this month of February wey Moses Bliss and em fiancee wey be Marie Wiseborn go do their traditional marriage for Ghana.

The actual date and venue no dey exposed. This na because the minister decide say him go like keep am private. So you no go just waka enter the venue if them no invite you.

I know say things hard now. And people no wan use ear hear where occasion dey happen make them use the opportunity take fine something hold body. But e be like say man of God don see vision for am say if him try am open door for everybody, say na him go feed the whole Ghana that day o.

Congratulations in advance sir Moses Bliss

24/02/2024

This na the correct example of Fine man wey love Jesus

Photo Credit : STEVE CROWN

Photos from GMA Studios's post 19/02/2024

Fine boys wey love Jesus

Ministers Ebuka Sons and Peterson Okopi โคโค

Videos (show all)

Little Christabel ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ #countrygirl #viralvideoใ‚ท #nigerianentertainment #comedyvideos #familytime
The Birth-Right
Lack of self-control ๐Ÿ˜‚ FULL VIDEO DROPS THIS EVENING
The First Fruit || Little Christabel (Episode 4)
Little Christabel || Behind the Scene. Full video this evening
Christabel Again
Faith Without Work
Best games for children #games #facebookgames #biblequiz
Always think positive no matter whatโ€ฆ

Website

Address


Lagos