Nkem Umeh page

Just follow up..u will enjoy the page

16/02/2024

This present economy make me to remember a quote in the Bible that says, THE RICH ARE GETTING RICHER WHILE THE POOR ARE GETTING POORER i no no the chapter or verse ooh, so no ask me🤪🤪🤪🤪..

08/10/2023

Wahala be like who no get ring light

03/09/2023

Happy Sunday fanz💕❤️..
Smile😊😊😊😊

02/09/2023

I can disturb sha🤪🤪🤪🤪 see as i just dey talk like say na me dey teach her work...
Just want i neat work.

20/08/2023

Me na better camera girl🤪🤪🤪

11/08/2023

Giveaway loading....

Just like and share and i will pick from there!!

11/08/2023

I have been planning to host a giveaway in this page but it will be to those that like and share my post

09/08/2023

Wow!!!
3k followers within two weeks 🤪🤪🥰
Am so happy, plz guy like and share my post..
Thanks so much guy

01/08/2023

Guys what is, i was going through ur picture and i think that ur face looks familiar or can i know u better, instead of beating around the bursh y not go strainght to the point, which one is can i have ur number babe!!!!...
Is there a big deal there....
Abeg make una no dey whine una self biko!!!!

26/07/2023

Am so happy this night!!!!
2k follower within a year!!!!
Guy Thank u so much for being with me....
Plz share and follow

17/07/2023

Life no hard,
Na u go carry the bad economic for head!!!!

08/07/2023

As i no get money, nobody dey ask of me again!!!!...

17/04/2023

Come and join me fam..... eating my favourite

03/04/2023

In addy to me🎊🎊🎉🤪
7th April is the code...abeg make una no laugh me because my phone is hanging 🤪🤪🤪
U can still gift me with new one if una love me

19/08/2022

Friday is all about freaky🤪🤪..so let me know ur location

18/08/2022

Always invite ur friends to follow my page... Thank u💕

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Onitsha?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Videos (show all)

Wahala be like who no get ring light
Happy Sunday fanz💕❤️..Smile😊😊😊😊
I can disturb sha🤪🤪🤪🤪 see as i just dey talk like say na me dey teach her work...Just want i neat work.
Me na better camera girl🤪🤪🤪
As i no get money, nobody dey ask of me again!!!!...
Come and join me fam..... eating my favourite
In addy to me🎊🎊🎉🤪7th April is the code...abeg make una no laugh me because my phone is hanging 🤪🤪🤪    U can still gift m...

Category

Telephone

Website

Address

Azu Ogbunike
Onitsha

Other Comedians in Onitsha (show all)
Simba Jonathan Simba Jonathan
No 35 Umunna Street Odoakpu Onitsha South Local Government Area
Onitsha

I CAN MAKE YOU LAUGH 😃

Eduwizzy Comedy Eduwizzy Comedy
Amesi
Onitsha, 431103

This page is a home of fun and entertainment

Koko_.4 Koko_.4
Anambra
Onitsha

Crazy⚡️koko

De Real potencial De Real potencial
Onitsha

Actor

SURE PLUG SURE PLUG
Onitsha
Onitsha

Am an upcoming comedian very funny and focus believing in God for fame🙏🙏

Onyii Onyeka Onyii Onyeka
Onitsha

here we will be giving you write up Jokes because your laughter is our concern �

Chimemelie Paul tv Chimemelie Paul tv
Onitsha

Nonyelum Paul jnr The EAGLE 🦅 Himself

JokeyPope JokeyPope
62
Onitsha, 101

One deep talk and apology can fix alot s**t but people ain't matured enough 4dat

henryjohn1305 henryjohn1305
Bright Street
Onitsha

Entertainment

princechukwuEbuka princechukwuEbuka
Anambra
Onitsha

for fun and entertainment

Empathy Mazzukii Empathy Mazzukii
Adazie Ani Street
Onitsha

Comedian 🙈🙈

Salad22 Salad22
Onitsha

welcome to my page saladinho