FUNNY LOTED

Upcoming comedian
Support my page

30/08/2023

E REACH MY TURN TO GO ASTRAY TRANSPORT FARW COST😥

06/08/2023

Life no balance o 😁😂

Even "Peace" no get peace of mind 🙆‍♂️

She dey find her period🤸 😂🙊

03/08/2023

Our Agric Lecturer Say Make We Bring 10cups Of Rice Each For Practical But Me I Understand

😌😂

17/07/2023

Sorry guys for not posting lately 🥺

My babe bin sieze my phone 🤧💔

17/07/2023

I toast girl, she reject me. I toast bread, e burn 😭😭

17/07/2023

If you sleep early tonight walahi I go text your Babe.
Better stay awake 😂😂

27/06/2023

Na who dey hot una dey follow chat.
I don dey observe all of una

26/06/2023

Dear GOD do it big🧎🏾‍♂️💯

make them call am soap😩🥹❤️

13/06/2023

U fit be dispatch rider make another guy dey ride ur babe oh 😂🤝

09/06/2023

No matter what you're passing through, don't forget that a town hall must always be different from bulaba

09/06/2023

i don go use fuel find fuel and i no see fuel🥲💔🧎🏾‍♂️

Buhari please come back😭

09/06/2023

As you dey here dey react to my post🌚

some people dey go round two😂💔🤲🏾

09/06/2023

Sometimes try to dey quarrel oo make you know wetin dem get for mind to tell you

09/06/2023

Your ride or die ride me yesterday omo I wan die😹

08/06/2023

If I no pay for her ice cream make I bend

04/06/2023

I on gen, you come charge vi****or... Wetin do my preeq

23/05/2023

You don fùck me finish, to pick my calls don dey hard you

21/05/2023

E dey do me make I act blue film

21/05/2023

So many SARS in Nigeria, but na only you I wan end 🥺

15/05/2023

Dem Don Fix Date To Knack Ur Babe, Nd Ur Babe Cant Wait🤌😂😂

04/05/2023

You owe no one big breasts
Shake those decimal points with pride baby😊

02/05/2023

Stop playing hard 2 get and calm down.
Girls way fine pass u dey act pōrn 😂

02/05/2023

U just wan dey laugh only u for this page u no wan invite ur friends make dem get joy also 😪

01/05/2023

Share This Post If E Sure For You Say

😎Your Boyfriend No De Owe Palm Pay🥱

01/05/2023

If you be girl and you never go vacation at least once for your life, you be Man

01/05/2023

People that take tea without sugar are the type of people that will tell you "E no far, make we trek am"
Until you trek,faint and die😂😂

01/05/2023

You no get nyash, you dey wear G-string pant, wetting u wan divide?? 🤷‍♂️

01/05/2023

What The Fuçk is
"Aw r u"

Dem no complete ur school fees?🧐

24/04/2023

You cannot reside in school hostel...
No privacy,I cannot share my toilet with multiple persons. .

But still,Una be 5 inside your 1 self contained apartment for your lodge 🥲

Indeed nah 5 star life you dey live😁🫡

24/04/2023

If we dey f**k no fear to bill me. Na your right

09/04/2023

Before u send any girl unwarranted money.... Jst ma******te first clear ur konji😕

31/03/2023

Loving this page is OK

inviting people is Okeke

Doing both is Okereke.🤣🤣

30/03/2023

As he block you post her🌚

no fight….let peace reign🫶🏽🥹

he go block her post you too😂😂🤝🏾

26/03/2023

Busy bothering urself chatting wit a gal who has 4,999 friends, what re u going to tell her DAT she haven't heard before?

25/03/2023

Small chat and you’re asking me what I’m wearing.
Are your clothes missing?🤷🤷

24/03/2023

All everybody wants is a better tomorrow🙂❤️

24/03/2023

I No Pass English For WEAC, But I Sha Knw D Difference Btw "Stop" & "Stop Jorr"😌

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Bauchi?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address

Boisa
Bauchi

Other Comedians in Bauchi (show all)
Funny_Ruco Funny_Ruco
Bauchi

IG@funny_ruco Tiktok@funny_ruco

King fregxy King fregxy
Bununu Dass
Bauchi

😂🤣😂Memes nætion 😂🤣😂 😓Invite friends and like page 😓

Itx khaleed kboy Itx khaleed kboy
Tudum Salmanu
Bauchi

Comedian

uncle_comrade01 uncle_comrade01
Bauchi

Digital Creator Blogger Hausa Comedian Head Admin in Labaranyau. com Abokimusic. com usgister. com

IDRIS Muhammad IDRIS IDRIS Muhammad IDRIS
Nassarawa
Bauchi

Just for funny image like and comment in every post Happy new year

Mc_madaki Mc_madaki
NASSARAWA
Bauchi

MC_MADAKI

Jigomgm Jigomgm
Wallawa
Bauchi, 1449

Kogin masoya Kogin masoya
Umar Zakious
Bauchi, 787898

Wannan group na hadashine saboda masoya sannan a qulla zumunci

First lady kaura tv First lady kaura tv
Bauchi, 704201

FIRST LADY KAURA TV

Ahmad s. Daji Ahmad s. Daji
Mangari Misau
Bauchi, 089

I've open this page in order to emphasize my knowledge and awareness

Achalancha & celeb comdy Achalancha & celeb comdy
Bauchi, 740210

Funny Comdians and best prank videos